Lyrics: Ghost - 'Bless Me' ft Bobbie J (Mixed by Bobbie J)
LYRICS OF *BLESS ME* by GHOST ft. BOBBIE J......
.............................. .....................
Hmmmm u bless me eh 2x
Ahhhhhhh u bless me yo 2x
HOOK... *BOBBIE J*
Ebi Baba God wey bless me ooo my brother
He shower in blessing upon my head ooo my cup dey flow over
U see me shine ino be me ooo Oluwa wey he do am
Ebi Baba God wey he bless me ooo Baba
RAP... *GHOST*
Baba God wey he bless me
My paddy uno go fit touch me
Many Gees underrate me
Many hate many praise me
But chaley see back to the basics
Many stress and the cases
The upz and downz in life we nogo give up coz wev already seen downs
Nigga turning Up Occasionz
Nigga chilling no debating
I shocki for one u jolie dey go
But nigga dey waka in two sides
But chaley me sef i dey wonder
The blessing dey make I dey conquer
The music dey bee the Rhythm dey bee
Tell dem say na
HOOK... *BOBBIE J*
Ebi Baba God wey bless me ooo my brother
He shower in blessing upon my head ooo my cup dey flow over
U see me shine ino be me ooo Oluwa wey he do am
Ebi Baba God wey he bless me ooo Baba
RAP... *GHOST*
U wonder we order
we halla for doller
we chock for some corner
We open the scripture
we pray to the creator
No matter the weda
Offcux you be bad
chaley berma me badder
The deeper the colour
Depend on the marker
You strike u be thunder
The bigger ur rover
Depend on ur mular
Chaley am a ruler
Am a Ruler
I go on my knees and i pray to Baba
Bobbie tell dem say chaley no one else na Baba

No comments: